Ghana Soccer | League Sunday | England League | League Fantasy | Spain League | Italy League | Nigeria League | Germany League | Football | Soccer | Ghana Soccernet

single

Pidgin English: No bribe from Ghana

Posted On Friday, 1st February 2013

Ghana players celebrating a goal at the Nations Cup

De pipu wey dey control futball for Ghana (na Ghana futball Associason be dia name) don vex reply dat Ghana no do any magamago for dia lass group match wey dem wire Niger 3-0.

Na for dia website na im de Associason take tok am say dem no bribe any Niger playa bifor dem play dia match.

“We don hear de report wey de Ghana News Agency (GNA) and Radio Gold bin dey carry dat we don attempt to bribe a Niger playa bifor de match wey we play against Niger lass Monday, but dat report na lie as we no do so,” Naso Ghana FA tok for dia website.

Na two amebo dem wey dey work for Ghana News Agency and Radio Gold wey be Veronica Commey and Nana Darkwa bin report for Port Elizabeth dat Ghana wan do wayo for Afcon.

“We no dey happi at all with dat report and we no go gree make dem spoil our image or cos gbege for our playas as na how we go take bulala Cape Verde on Saturday for de kwatafinal na im we dey think,” Naso de Ghana FA tok.

Source: Supersport.com

Related Images



READERS COMMENTS

  1. Chu says:

    Mek Dem blackstar haters all go kiss de devil I’m arse. Niger no go fi to den be wana size.





Click Here For All Latest football news.

Live Radio

http://ghanasoccernet.com/new/images/banners/onair.gif 

Live TV

http://ghanasoccernet.com/new/images/banners/onair.gif

Get the Flash Player to see the wordTube Media Player.

RELATED NEWS

LATEST HEADLINES

Ghanaian midfielder Awako scores in TP Mazembe heavy win  thumbnail

Ghanaian midfielder Awako scores in TP Mazembe heavy win

Former Ghana U20 midfielder Gladson Awako scored the opening goal for TP Mazembe who demolished DC Virunga 6-0 in the Congolese Super Ligue on Wednesday.
Sunderland to prepare new bid for Alfred Duncan thumbnail

Sunderland to prepare new bid for Alfred Duncan

English Premier League side Sunderland are preparing to make a new bid to sign Ghana U20 midfielder Alfred Duncan.
Kwadwo Asamoah is delighted to be fully owned by Juventus thumbnail

Kwadwo Asamoah is delighted to be fully owned by Juventus

Ghana midfielder Kwadwo Asamoah is delighted with his absolute capture as a fully-owned Juventus player.
Italian giants Juventus complete full capture of Ghana star Kwadwo Asamoah thumbnail

Italian giants Juventus complete full capture of Ghana star Kwadwo Asamoah

Italian giants Juventus have completed the outright purchase of Ghana midfielder Kwadwo Asamoah from rivals Udinese.
Michael Essien lashes out at concerns over his patriotism, insists no retirement from Black Stars  thumbnail

Michael Essien lashes out at concerns over his patriotism, insists no retirement from Black Stars

Ghanaian midfielder Michael Essien has lashed out at suggestions that he is not patriotic and denied that he took a break from the Black Stars because of injuries.
Feature: Cheap-polopolo, the consistently inconsistent Zambian national team thumbnail

Feature: Cheap-polopolo, the consistently inconsistent Zambian national team

AFTER last Saturday’s debacle at Levy Mwanawasa Stadium, a colleague, with tongue in cheek, asked if all the players the Sudanese used in holding Zambia to a 1-1 draw were eligible.

LATEST HEADLINES

Categories