Ghana Soccer | League Sunday | England League | League Fantasy | Spain League | Italy League | Nigeria League | Germany League | Football | Soccer | Ghana Soccernet

single

Pidgin English: Ghana don reach Nations Cup semi final, Wakaso bi chairman

Posted On Sunday, 3rd February 2013
De Black Stars of Ghana don become de fess team wey go waka reach de semi final of de ogbonge 2013 African Nations cup wey dey go on for South Africa.

Wakaso don score three goals for Nations Cup

De Black Stars of Ghana don become de fess team wey go waka reach de semi final of de ogbonge 2013 African Nations cup wey dey go on for South Africa.

Na Cape Verde na im Ghana take reach de semis as dem waya dem 2-0 on Saturday for de stadium wey dey Port Elizabeth.

Mubarak Wakeso na im be de chairman for Ghana as na de two goals wey de guyman score carry de Black Stars reach de lass 4.

Cape Verde wey na dia fess Afcon show be dis try well well as dem don promise dia pipu and fans to waka pass de kwatafinal, but water kon pass gari on Saturday as Ghana no gree for dem.

Walahi, Cape Verde carri plenti swagga take start de game and na dem even get de best chance to score for de 17th minute, but Heldon Ramos troway am.

Na with pride na im Cape Verde go carri dia load kommot jeje for South Africa as na everybodi know say dem try for de 2013 Afcon.

Related Images



READERS COMMENTS





Click Here For All Latest football news.

Live Radio

http://ghanasoccernet.com/new/images/banners/onair.gif 

Live TV

http://ghanasoccernet.com/new/images/banners/onair.gif

Get the Flash Player to see the wordTube Media Player.

RELATED NEWS

LATEST HEADLINES

Man-of-the-match John Boye hailed for stopping Ibrahimovic thumbnail

Man-of-the-match John Boye hailed for stopping Ibrahimovic

Rennes defender John Boye is being hailed by the French newspapers for his outstanding display on Saturday by stopping PSG striker Zlatan Ibrahimovic.
Italian coach Solinas delighted Bejaia booted Kotoko out of Champs Lge thumbnail

Italian coach Solinas delighted Bejaia booted Kotoko out of Champs Lge

Italian coach Giovanni Solinas is delighted that his club Algerian club JSM booted Ghanaian giants Asante Kotoko out of the African Champions League.
Sellas Tetteh will use repentant Yartey again after apology thumbnail

Sellas Tetteh will use repentant Yartey again after apology

Ishmael Yartey sent some elders to apologise to coach Sellas Tetteh two years after the Ghana winger accused the trainer of taking bribes to select players to the Black Satellites, it has been revealed.
Medeama slay Berekum Chelsea in FA Cup fourth round thumbnail

Medeama slay Berekum Chelsea in FA Cup fourth round

Medeama dismissed Berekum Chelsea 3-1 on penalties to reach the last eight of the MTN Ghana FA Cup on Sunday.
Aduana oust Tema Youth to reach FA Cup quarters thumbnail

Aduana oust Tema Youth to reach FA Cup quarters

Aduana Stars booked a place in the quarter-final of the MTN Ghana FA Cup after beating Tema Youth 4-2 on penalties at the Tema Park on Sunday.
Wakaso in outstanding form as he scores classy goal in Espanyol victory thumbnail

Wakaso in outstanding form as he scores classy goal in Espanyol victory

Ghana midfielder Mubarak Wakaso was the hero as he scored a classy goal and set up another as he returned from suspension to help Espanyol beat Osasuna 2-0 in Spain on Sunday.

LATEST HEADLINES

Categories